in ,

Cobhams Asuquo – The Traffic Song

Cobhams Asuquo – The Traffic Song – Cobhams Asuquo The Traffic Song Soundwela

Available on Soundwela is the lastest song by Cobhams Asuquo labeled “The Traffic Song”.

To make it more juicy, The Traffic Song was co-produced by Johnny Drille and Cobhams Asuquo while co-written by Cobhams Asuquo and Toritseju Tuedor.

Additionally, you can’t afford to miss this magnificent record as it contains fantastic tune that will surely melt your heart if you appreciate amazing music.

Listen, Stream And Download Below:

  • Song: The Traffic Song
  • Artist: Cobhams Asuquo
  • Producer: Cobhams Asuquo, Johnny Drille
  • Released: April, 2025
  • Duration: 5:20
Cobhams Asuquo The Traffic Song mp3 download.

Download Cobhams Asuquo The Traffic Song mp3(Size: 7 MB)

Cobhams Asuquo The Traffic Song Lyrics:

This Traffic sef

Na which day e wan end

Dear Lord, dear Lord

Deliver man

Like play like play

Na one day we don spend

Dear Lord, dear Lord

Deliver man

I don buy socks and water

For hold up o

Person don come wash my car

For money

Dem say na port hole

Wey dey one side o

Dear Lord dear Lord

Deliver man

Oh-oh oh-oh

Dear Lord dear lord

Deliver man

 

Bambi ala e don beg me taya

Dear Lord, dear Lord

Deliver man

See that Mopol

He wan burst my tyre

Dear Lord, dear Lord

Deliver man

Some say na senator dey pass

E block road o

Some say na pastor dey fight

With police

Me I no wan know

I just wan reach house o

Dear Lord, dear lord

Deliver man

Oo oo ooo

Dear Lord dear lord

Deliver man

 

E get one babe

Wey dey wait me for house

Dear Lord dear Lord

Deliver man

She say na me

Wey go tear her new blouse

Dear Lord dear Lord

Deliver man

I drink concoction for this occasion o

My baby please

Do not start without me

See I don dey drive

Like a mad man now o

Dear Lord dear lord

Deliver man

Oo oo oo

Dear Lord dear lord

Deliver man

 

E get person

Wey must reach hospital

Dear Lord dear Lord

Deliver am

Only God fit save Lastma official

Dear Lord dear Lord

Deliver am

Lastma direct korope near my motor o

The korope come bash my car

For traffic

Na who go pay for my headlights now o

Dear Lord dear lord

Deliver man

Oh oh

Dear Lord dear lord

Deliver man

 

This traffic sef

Na which day e wan end

Dear lord dear lord

Deliver man


Emperor Wadada Aikore - God Destiny – emperor Wadada God Destiny Soundwela

Emperor Wadada Aikore – God Destiny

Dami Drizzy – Achalugo – Dami Drizzy–Achalugo Soundwela

Dami Drizzy – Achalugo